Tondo
Text · AyawasoMain

yesterday then edey funny me sef,one tenant was eating his girl the girl dey moan like dem dey lash am for school ah some girls no no how dem dey moan kraa the way na I vex cos na I bed. How can you disturb the whole house with foolish moans. 😂😂

Open in Tondo

Tondo shows what is happening around you while keeping community identities anonymous.