Metin · AccraMain
scammers are too many here. We text then she say she go like come around wey she say make I get ecstasy, my plug make slow so she say she go dey come like that. Few minutes nor she send pic say she get some so make I send money to her plug. As I no gree she block me. She never gree do call sef, I sure say ebe male norrrr🤣😂


















































