Tondo
Texto · KasoaMain

who can teach me how to unban my jodel? people are doing it but I can’t

Comments and replies

Anonymous comment

Forget wai unless update come wey you go update the app then e lef lol

Anonymous reply

update like how?

Anonymous comment

Just delete the app data from the phon settings and clear cache en naa that

Anonymous reply

clear cache? I Dey use iPhone how I go do that?

Anonymous reply

Eno go work bro dem flag the phone

Anonymous reply

you kraa why ah. people do wey e work for them. I know somebody wey e work for but he teach me I still no fit do. he come teach like plenty people sef wey them go write for jodel

Anonymous reply

I send you request you delete am. ah chale

Anonymous reply

I figa someone from different post accept

Anonymous reply

Go search am then do am you just Dey act corny

Anonymous reply

Does it work on iPhone?

Anonymous reply

Show me make I try see

Anonymous reply

that be what I Dey ask

Anonymous reply

I want to try what your guy show you

Anonymous reply

masa u dey ask too much questions why?forget it eno go work

Anonymous reply

Bro forget am he just dey funny me he knows nothing

Anonymous reply

e just worked. Mr knower of everything 😂😂

Anonymous reply

how did u do it

Anonymous reply

Hmm

Anonymous reply

I sent you Dm bro

Anonymous reply

Bro you fit teach me?

Anonymous reply

??

Anonymous comment

See black man as e work for am he no even respond to other asking for help sarf

Anonymous reply

He dey give me stories

Anonymous reply

Aweak

Abrir no Tondo

Comunidades locais anónimas no Tondo.