Tondo
متن · AmasamanMain

Chaley my BP Dey rise I don’t even what to do kraa 🤦🏼‍♂️

Comments and replies

Anonymous comment

Sup killer

Anonymous reply

Chairman Eno easy ooh. I’m very young too ooh I don’t understand

Anonymous comment

Calm down. That’s the first step. Tomorrow go hospital. Make doctors evaluate you and put you on medications if necessary. That will give you some assurance. Nothing go happen to you. Sometimes our body just go mess up small

Anonymous reply

Ago check am today no be small thing baba

Anonymous reply

So what the doctors talk you?

Anonymous reply

Why it dey go up? What be the underlining reason?

Anonymous reply

I go pharmacy go check the BP cos na adey feel someway. The woman wey talk me say Eno be normal say ego Dey this level at my age

Anonymous reply

Oh chale, you dey fuck up o, u go go check BP, but no go go hospital then go dey house dey panic. Like you for go hospital this morning sef

Anonymous reply

I just Dey komot for the pharmacy wey I come type this

Anonymous reply

Look sharp then go moro

Anonymous reply

Thanks bro

Anonymous comment

Go hospital make them give you Amlodipine

Anonymous reply

Ebi very good erh

Anonymous reply

That be what adey take

Anonymous reply

Alryt thanks senior

Tondo میں کھولیں

Tondo پر گمنام مقامی کمیونٹیز۔