Anonymous reply First of all, did you know you can be rewarded when you report a cyber crime with evidence? And they actually get the person?
Anonymous reply Boys dey this app top wan rip boys. Everyday dem dey do and get away with am. Today eno go fa😂
Anonymous reply The foolish thing be say he do am plus some girl wey he give me the girl ein picture😂😂. The way the girl go make shi
Anonymous comment Before I go carry am go I go post ein numbers here from time to time before Monday. I dey create awareness