oh dem clear all ma chats
Anonymous comment
Same here
But what dey wrong the app developers? Them just dey clear chats anyhow? 🤷🏾♂️
3rd time I'm experiencing this
Adey delete the app sef
Was texting someone there n))) the chat lost
مجتمعات محلية مجهولة الهوية على Tondo.