Tondo
टेक्स्ट · North LegonMain

A woman is never yours. Not even if you marry her.

Comments and replies

Anonymous comment

na true,dem don leave me with some reason wey I no Dey barb but all good

Anonymous reply

😂😂😂😂

Anonymous reply

🤣🤣🤣

Anonymous reply

woman wey cheat I catch am,I stayed,4 years this now she say she no fit do again cos I get trust issues 😂sia as you cheat before u wan make I trust you like that?😂😂

Anonymous reply

sorry

Anonymous reply

I dey okay bro,I know if she go wey dem knack knack am left right she go come,me too go spin am like mario kart wey pass banana top 😂😂

Anonymous reply

Why on earth will you give a woman who has cheated on you a second chance?

Anonymous reply

mario kart and banana 😆🤣😅 u be gamer ampa

Anonymous reply

free knack. I can be with a cheating girlfriend. girlfriend and wife are 2 different things

Anonymous reply

I see

Anonymous reply

bro hmmm,like na I dey wan focus on money rather than jumping around oo,I was learning forex so more times I dey indoors,so as she dey come my side nu ebi en alone I dey knack small small lol

Anonymous reply

Knack small small ampa😂😂💔

Anonymous reply

lmao 😂 u de3 wait,I delete en Azigi seff,I nearly cast am,my face no show but I reason am say eno good wey I delete am lol,like she go trend pass

Anonymous reply

exactly,i didn’t leave cos i had free sex while i was learning instead of jumping to another lady to start a whole new relationship,i actually forgave but not knowing she dey come fool again but it’s good I dey alright

Anonymous reply

chaleee😂😂en doggy de3 forget ooo 😂awurade nyame

Anonymous reply

teach me forex trade errr

Anonymous reply

A woman will always misbehave how much more a woman who has cheated. She won't respect you again

Anonymous comment

Chale....a woman who cheated is a hell hole chale....never go back

Anonymous comment

dem take do you anaaa

Tondo में खोलें

Tondo पर गुमनाम स्थानीय समुदाय।