Tondo
Texte · AccraMain

Real Madrid be foolish team tswww

Comments and replies

Anonymous comment

just like u

Anonymous reply

masa no vex me. ebi my own team adey talk siafui

Anonymous reply

u be foolish

Anonymous reply

you fuuu oo blor 🤣🤣😂

Anonymous comment

Sometimes edey pain sey adey support team like this 😑

Anonymous reply

chale. e hard oo. Real Madrid paaa this wey turn this way

Anonymous reply

3 seasons this no joy 💔

Anonymous reply

bro i swear. we no dey see anything top

Anonymous comment

I sad waa. The team eh we need a creative midfielder. The Modric and Kroos type before we will come back to our best. Perez dey like free too much.

Anonymous comment

he dey like free toto too much. he dey vex me sef chale

Ouvrir dans Tondo

Des communautés locales anonymes sur Tondo.