Tondo
Текст · Ablekuma New TownMain

Chale forget bet hard.those who say they made it through betting are all big fat liars

Comments and replies

Anonymous comment

😂

Anonymous comment

Asuwer bro ,the game no dey ground

Anonymous comment

Chale eno be easy o

Anonymous comment

this gb3k3 koraa dem chop me o

Anonymous reply

Awwww,how much dem chop u

Anonymous reply

200 o baba

Anonymous comment

Walahi bet hard.

Anonymous reply

over 1.5 wey one team score around 5min that be all o

Anonymous comment

You just don’t understand what’s going on.match fixing everywhere and players to Dey stake the bet some

Anonymous reply

Chale ,hard oooo💔🤤

Открыть в Tondo

Анонимные местные сообщества в Tondo.