Tondo
Texto · Ablekuma New TownMain

I see some post for tik tok wey I vex waaa.the way women dey diss men for the comment section.i get wey I just close the app

Comments and replies

Anonymous comment

dem say men do what again

Anonymous comment

dem say men do what this time

Anonymous comment

oh this lady say she wear some top wey some guy Dey specialize am

Anonymous comment

wey dem Dey diss men gidigidi

Anonymous comment

dem fool k3k3.plenty girls Dey if boys nor fuck dem dem nor go chop

Anonymous comment

she might even be lying just to get attention

Anonymous comment

lol see how pained you fuckers are. lustful shameless beings. entitled brats who are so perverted. insults are the least you should stress about , change your ill mentalities and be better. stop being perverted beings and let women live like humans. foolish beings

Anonymous reply

Ahh

Abrir en Tondo

Comunidades locales anónimas en Tondo.